BBC News in Pidgin

Adisa

likes to take afvanadva wothowi doubt
Joined
Nov 28, 2014
Messages
50,412
Location
Birmingham
I've always wondered but never bothered to ask. Do non immigrants here understand pidgin?
 

12OunceEpilogue

In perfect harmony
Scout
Joined
Oct 2, 2016
Messages
18,447
Location
Wigan
The World Service launched BBC Pidgin on digital radio a couple of years ago. It's an odd listen for the uninitiated but fair play.
 

VeevaVee

The worst "V"
Scout
Joined
Jan 3, 2009
Messages
46,263
Location
Manchester
Wait what? I always thought pidgin English was a pidginy play on pigeon because they were joking about pigeons being able to understand it :lol:
I thought it was just bad English.
 

Nanook

Full Member
Joined
May 8, 2014
Messages
2,730
Location
The Horsehead Nebula
Indian woman divorce husband because dem no get toilet


One woman for India don get permission from court to divorce her husband because im no gree build toilet for dem house..

The woman wey dey for her 20's don dey married to her husband for five years, but na for inside bush she dey poopoo. Indian law dey only allow divorce for limited circumstances like beating or wicked behaviour.

The lawyer for di woman tell AFP news agency say the judge say to dey make di woman poopoo for outside na one form of torture.

Times of India talk say di court say: "We dey spend money dey buy tobacco, liquor and mobile phones, but no ready to construct toilet to protect the dignity of our family.
"This no be only physical wickedness but also na shock to the modesty of woman."
Indian media say the woman been don file for divorce since 2015.

To piss and poopoo for open field dey common for villages for India. The government don set target to give every house toilet by 2019, but *** work never really get head.
https://www.bbc.com/pidgin/world-40997001
 

Eyepopper

Lowering the tone since 2006
Joined
Sep 1, 2006
Messages
66,943
When dem ask am if he always wan be Conservative leader, Mr Johnson tok say: "I go go for am. I know. I no tink say di thing na secret to anybody. But you know say vacancy no dey there for now."
Is that the actual quote from Boris?
 

Florida Man

Cartoon expert and crap superhero
Joined
Jan 24, 2014
Messages
13,926
Location
Florida, man
I thought Hawai’i had the only pidgin language. Learning something new every day. So where is this version typically spoken? It’s completely new to me.
 

Thunderhead

Full Member
Joined
Nov 2, 2016
Messages
3,156
Supports
City
this made me laugh today



US Presido Donald Trump and First Lady Melania Trump don land for UK for im three days state visit.

Kontri pipo dey arrange protests for different parts including London, Manchester, Belfast, and Birmingham as im dey land.

Both di Stop Trump Coalition and Stand Up to Trump protest groups say dem go show face for di protests.

Oga Trump dey meet wit members of di Royal Family.

Im go also follow outgoing Prime Minister Theresa May yan about climate change and Chinese technology company Huawei. Di US bin blacklist Hauwei for security reasons while UK dey reason weda to allow di company supply some 5G technology.

Before im visit, Trump bin tok say im dey back Boris Johnson from di Conservative Party to take over from madam May as di next Prime Minister of UK.

Im also tok say di Brexit Party leader Nigel Farage suppose dey do chook mouth for goment negotiation to comot from di EU.

Some places wey Trump go visit during im stay na Westminister Abbey and im go from dia meet Prince Charles and Duchess of Cornwall.

Im go also meet wit di Queen for Buckingham Palace.